As soon as I saw Mr Paul, I knew Nasboi was in for a long thing πππ
How can someone just say foolish things with so much confidence and seriousness ππππ wetin be this π
Did anybody noticed that Mr Paul stories didn't have starting and also didn't has ending ππ SIM card wear eye glasses π
βHim still dey breathβ your mission na to kpai am before? πππππ
It's the seriousness of Mr Paul for me. How does one say so much nonsense with a straight faceπππ
I dey feel say na Mr Paul advice Tinibu π’π
E dey even talk say e still dey breath, e wan finish am kpatakpataπππ
I hardly watch YouTube but as I saw this particular video with Mr Paul on it I had to Rush here immediately
Person wear asoke cap on suits you nor know say problem dey πππππ
Werey say him still dey breath ππππ
Now, it is safe to say that Nasboi's signature when he is about to cry is "eeeewoo"ππ
How this man brain dey think all these things..π π This man needs check up.. π π
Abeg I almost fall from window with laughter.....πππππππ abeg I Don stop till I rch house
21:30 Like this now Papa Bosco soul no fit rest in peace with this story πππ π
Crocodile π dey do there traditional marriage π€£ππ’π
13:56 mermi water and crocodile dey do wedding lolπππππ
Mr Paul don mad before nothing wey u go tell me
Nasbo too good this Is the first time am leaving FB to come to YouTube to watch a skit
I got lost as soon as Paul open mouth but immediately he mentioned sim card wears glasses I completely disappeared ππππ
@HotCave